Tuesday, March 28, 2023

Soso Song lyrics by Omah Lay

 Soso take my pain away



Soso take my pain

Soso take my pain away

Soso take my pain (pain, pain, pain)

Soso take my pain away (take my pain)

Soso take my pain away (please, come take my pain away)

Soso take my pain away

Soso take my pain (mad)

Ahn, ahn

All of the things them talk, I no dey hear, hear

Try wetin I do if you no dey fear, fear

One mind dey tell me to disappear, 'pear

Soso come and help me oh 'cause I don pray

Maami, I don break commandment

I can't stay for one place

For God sake, oh my dear

Come take my pain away from me, oh

Soso take my pain away (take-take, take, take-take)

Soso take my pain (soso, please, come take my pains away)

Soso take my pain away (soso, soso, soso)

Soso take my pain

Shibiri, shibiri, shibiri, uh

They are talkin' shi-shibiri

Water no get enemy

'Til you fall for Oshimiri

I poto poto my eyes

Ten shots

High rise

Touch God

I cry

Offshore

Cut my dreadlocks

Girlie, me, I don pray

Maami, I don break commandment

I can't stay for one place

For God sake, oh my dear

Come and ginger me

Only you dey feel my pains

Give me vitamins wey go take these pains away

Soso oh, soso, soso, oh

Soso take my pain away (take-take, take, take-take)

Soso take my pain (soso, please, come take my pains away)

Soso take my pain away (so, so, so-so)

Soso take my pain away (take my pain)

Soso take my pain away (take my pain away)

Soso take my pain

Soso take my pain away

Soso take my pain 


Soure - 9ja2vibe lyrics




0 Post a Comment: